@ANNIE,ARTHUR AND CHINWE,PLS READ THE POST VERY WELL BEFORE U COMMENT.THE WEDDING IS A SOAP BOTH OF THEM ACTED.THE NAME OF THE SOAP IS HEAVEN’S GATE.IT IS NOT REAL LIFE.PLS STOP INSULTING MONALISA.THANKS
a say naija don turn na USA WE stars di marry and divorce like dogs wosai da Africa culture and dignity of marriage .Civilization don spoil Africans badly God have mercy
Fred u r a disapointment, u stupidly divorced dat talented nd impacting womam, jusr marry dis useless rebit. Shame
Fred na wa for u o. Wetin u c 4 her body slf?
Monalisa you try
@ANNIE,ARTHUR AND CHINWE,PLS READ THE POST VERY WELL BEFORE U COMMENT.THE WEDDING IS A SOAP BOTH OF THEM ACTED.THE NAME OF THE SOAP IS HEAVEN’S GATE.IT IS NOT REAL LIFE.PLS STOP INSULTING MONALISA.THANKS
Some are just too good in critising but deep inside of them is worst than a pit toilet. Mona N Fred you two look good in the soap
tanks for telling dem jare anjela.
……dats hw some peeps wont read instructions carefully
before answering any question
am happy for u guys
Naija na film ooo no abuse anybody ooo. It is well.
Wetin b una own sef,evendo na tru tru it cocern u.go find ur own,gbeboru.
Happy Married Life To U Guys.
Lol at all of us!
IT IS GOOD TO LOOK BEFORE U LEEP PLS!!!
a say naija don turn na USA WE stars di marry and divorce like dogs wosai da Africa culture and dignity of marriage .Civilization don spoil Africans badly God have mercy
Guys,read nd understand what you’ve read well before giving your opnoion on issue…
how can monalisa and fred amata get married?
see make una live dem jor all of u ppl wey d talk bad bad tins abt dem o.go fine u own.
I'm happy for u.
mike I tire o.
congrats
na wah o read b4 u type ok & even if deyu marry wots ur own der are dey nt aldult ni muuuuccchwwu