Peter Okoye of P Square Debunks Death Rumours
Jan 19, 2012 – Peter Okoye of P Square Debunks Death Rumours
Peter Okoye of Psquare has come out to debunk the rumour of his sudden death. The hoax went viral few days ago and to his surprise, the social media hasn’t been of help either.
So whenever you read the news claiming that Peter Okoye of Psquare is dead just ignore it. www.naijagists.com
See his tweet below
P square is currently in the states shooting the videos for songs on their recently released album The invasion




na wa ooooo naija, wen will rumor stp in dis country? even d so calld media re nt helpg issues
Sophia,until jesus comes dat’s when dis rumuors would stop.NAIJA nor dey carry last 4 dis kai tins na
na only God go save us 4rom dis pple
Naija pple with jagajaga, na baba God go slap all d prsn wey dey carry negative rumuor
na GOD go save us everybdy dey talk anyhow.
If the media no yarn trash!!! how dem wan take get salary??? Abeg! make una leave our Peter alone oh!!!
PPPPPPPeter, no mind dem oo, no be dem get ur life, just anytime wey dat kind rumour come again abeg my brother rebuke am,cause na God get ur lifeooo, thank u
even if it is true dat he is dead, then it is nt bad
Naija with fake news,may God help them.