July 11th, 2013 – Tunde & Wunmi Obe Build 400 Million Naira Mansion House In Lekki, Lagos (Photos)
Naija’s top celebrity couple Tunde and Wunmi Obe has just moved into their multi-million naira mansion in Lekki area of Lagos state Nigeria.
The couple revealed that the beautiful edifice took them close to 8 years to complete.
This brand new mansion is fully decked with ultra modern audio visual studio, patio, sauna, conference, meeting rooms and many more.
For those who do not know her, Wunmi Obe is the younger sister of Stella Damasus’ late husband, Jaiye Aboderin who died of heart attack few years back.
Check out the photos of Tunde and Wunmi Obe’ mansion below;
The lounge
living room
swimming pool
bedroom
visitors room
the studio
the studio
[Photo Credit: The NET]
NA WA OOO MONEY DEY DIS COUNTRY OOOOO..
Dis 1 na wa oooo. Is a gud tin bt 4 me d MONEY is 2 much
Congratulation
Congratulation wish u LLNMP
BABA MA JEKI TEMI OGBE O, AMIN. CONGRATULATIONS TO THE COUPLE
u**y lady..handsome guy
all is vanity..400m to build house
y not a befitting hospital for ur community..una just fall my hand
Don’t mind haters enemies of progress.Anything you do dem go talk, dem say Wiz Kid gO SPEND MUCH MONEY ON CAR dem say P square go spend 1.2M ponds on campaign. Na my money at least we can see what this beautiful couple do with there money congrats joo. ma wo ju olote….
Congratulations! Chop ur money
Woah dis is beautiful eleda mi na sun congrat to d two love birds(TWO)
Make sure u both prepare well g where u are going a spend ur eternity. Congrats
Una get mouth, more greese 2 ur elbows, person wey no like am, make him go live 4 fores.
CARRY GO.
Hhahahhahahaha me no believe say the house reach 400m….abi was the bricks made of glod????
Na wa oh well na wo na money make wo na enjoy am, carry go God dey
ahah too much moni opefuoluwa
Congrate you are now Finally live in your House of Life….. Ire akari oooo, TWO to Bad
Help me with school fee money ooo. Just #260,000 thanks god will surely bless u more and more as you solve this for me!!! My number is 08136395082
hope say una dey ready cos if bokoharam hear ram,,,,,,,uuuuh una own just being cos dem go boom am down …. sorry but no b lie i talk oooooooooooo……. but u shuld have done somting much better with such moni if na true say na 400 mila oooooo dat will benifit u n even, d public aswellllllllll…. well na ur moni shaaaa no pain no gain……
May god bless dis families
Help me to esterblish myself,wit #200,000 nd God will bless u . All the same Congrats. 08174055276
that is fine. Is good being a rich man daughter, thanks for late Aboderin for living punch and other investment for his daughter wunmi. Tunde dont have money to build such house…..+2348057323826
Heaven on earth,bt make who na 4get God wen bless u pple life nd make na still remainer d poor around ur society,congratulatn.
Happy for U̶̲̥̅̊ two…pls pple are really suffering out there º°˚˚°º 400m! Wen ℓ̊ can’t even pay up my sch fees., pls assist ♏ε̲̣̣̣̥ oh .08133257462
Wao dat gud but d money is too much congratulations may God bless u more nd bless me too ooo cus I wish my self gud tin like dis too .
Pls nd pls I need a job. If u can help am a graduate lookn for job 08037209002 may God continue to bless d couple wif llnp
congratulation ma/sir pls help me with my new album .I want released my new (song $ guy) this is my number 07034880487 thanks
congratulations ma/sir …pls help me with my new song($guy) ma/sir may god be with u .this is my number 07034880487 thanks
It’s good but me a need a job to put food on the table of my lovely kids pls assist me Ur connection to get a job am a graduate with 16years working experience pls contact me on 08033448301 and 07055865593 Henry