Connect with us

Hot Gists

Davido Flies Private Jet Rented By His Wealthy Dad, Dr Deji Adeleke

davido private jet

Dec 28, 2012 – Davido Flies Private Jet Rented For Him By His Wealthy Father, Dr Deji Adeleke

Singer Davido real names, David Adeleke is enjoying life with the full support of his wealthy father, Dr Deji Adeleke, the owner of Adeleke University in Ede, Osun State, Nigeria. naijagists.com

Davido who is scheduled for a show in Ghana last night found himself out of time since he had to perform at Dbanj’s koko concert also.

According to sources, Davido’s father furnished him with a rented private jet to fly him to Ghana and back to Naija in order to show up on time for Koko concert.

Davido later shared the photo of himself cruising in the rented private jet en-route Ghana with the caption below:

2 shows 2 countries 1 night! En route Ghana then koko concert 2nite!”

This bobo sabi show off. See him as he dey oppress fans.

Make baba God bless our fathers too ooooo.

21 Comments

21 Comments

  1. Dami

    December 29, 2012 at 2:05 AM

    Nawa ooo,omo baba olowo,take am easy.

    • victor obot

      December 29, 2012 at 4:21 PM

      guy i feel u all d time

  2. Sherifo

    December 29, 2012 at 6:11 AM

    2 much enjoyment fit kill quickly ooo…

  3. abdul sheriff

    December 29, 2012 at 9:25 AM

    davido, omo baba olowa abeg take am easy

  4. Jelil Olalekan

    December 29, 2012 at 2:39 PM

    Jaiye ori e omo baba olowo,but takeam easy cos life na jeje ooo.

  5. Adedeji olasunkanmi

    December 29, 2012 at 3:27 PM

    O.b.o dey enjoy bt do tinx wit sence o i dey feel u jor

  6. Adetayo

    December 30, 2012 at 3:36 AM

    Na dem sabi! Every wealthy man jux dey loot naija treasury witout paying tax

  7. terry Danjuma

    December 30, 2012 at 7:43 AM

    Davido na so jor flex d money na ur papa own

  8. Ify

    December 31, 2012 at 5:36 AM

    Broderly carry on u nid am,but as 2baba say sharpen ur eye

  9. daniella

    December 31, 2012 at 2:50 PM

    he 2 dey 4m jawe

  10. Mubarak

    December 31, 2012 at 6:27 PM

    Na dem sabi make dem do anyhow na their own time another person time go come and den go fade away like ankara clothes.anyhow e go be i feel my own dad like mad ooo,i dnt knw abt u.

    • rolex

      September 3, 2013 at 10:39 AM

      Who ask u???? Y u jus d hate

  11. mac10

    January 1, 2013 at 4:02 PM

    davido carry on joor no b only ur papa do such tin 4 u me my self as am talking to u nw i m on tour wit my rented private keke napep 4rm kehinde streetjam to agugu street jam courtsey of my dad. lols

  12. Olajumoke

    January 2, 2013 at 3:37 PM

    Dnt mind wot pepu dey say o,just dey flenjo dey goo.Chairman s a kind man nd he nt bin carin 4 his blood alone bt pepu dat came 2him 4 help.dady owo yin ama lo soke o,ko de nitan nibi ti etin mu

  13. Olajumoke

    January 2, 2013 at 3:41 PM

    Dnt mind wot pepu dey say o,just dey flenjo dey goo,bt mind u tak tins easy nd respect d elders oo.Chairman s a kind man nd he nt bin carin 4 his blood alone bt pepu dat came 2him 4 help.dady owo yin ama lo soke o,ko de nitan nibi ti etin mu

  14. Olawale

    January 13, 2013 at 1:52 AM

    Take am jeje O

  15. joshua

    January 17, 2013 at 1:04 PM

    Davido is now rich and famous,even very popular.bt no time in his life will he ever be as good and special like his father.cos he is d oposite of his father.u may call me on 08131112610.davido or anybody can call me 4 more talks.life is not all about ur wealth bt how u change lives wit it maters davido.so be as wise as ur father.

  16. Akinyele oluwasimirin pearl

    March 14, 2015 at 5:54 PM

    its ur world ADELEKE’S world,enjoy urself boss.

  17. Olatunji Daniel

    March 26, 2015 at 11:29 AM

    O B O, am feeling u

  18. awoyinka

    June 5, 2015 at 4:39 PM

    his father is very gentle

  19. Innocent

    December 21, 2015 at 7:30 AM

    O.B.O u de enjoy oooo bt remember 2much of everything is bad by 08174265525 call for more details ekaroh!!

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

More in Hot Gists

Newsletter

Subscribe to our newsletter and stay updated.

Advertise On NaijaGists.com

Advertise on NaijaGists.com

LATEST UPDATES

To Top
NaijaGists.com - Best And Latest Nigerian, African Music Blog
error: Content is protected !!