Hot Gists
Photo Of The Day: Naked Danfo Driver Vs Naija Police
April 2nd, 2014 – Photo Of The Day: Naked Danfo Driver Vs Naija Police
See this funny danfo driver (passenger bus driver) trying to evade arrest.
He is not even listening to the poor police officer trying to talk him out of the situation.
These danfo drivers… their wahala too much.

Yvette Omorogbe
April 2, 2014 at 11:13 AM
I no fit laff funny man indeed
Julius tosin
April 2, 2014 at 11:40 AM
Dat man must be mad b4 african mentality man,i pity his wife n is childrens.
burkina faso
April 2, 2014 at 3:18 PM
Hahahahahaha!!! Inyanga dey sleep, trouble go wake am!
chichi
April 3, 2014 at 11:19 AM
hey!, wetin dey happen? oga if ur madam see this picture,na compulsory divorce oooooo!
Bolaji
April 3, 2014 at 12:04 PM
Dis stupid idea is becomin rapid among de drivers & okada riders, l witnes 1 in abuja, osun, nw in lagos.
Bolaji
April 3, 2014 at 12:12 PM
Y a dey makin trouble when dey no dey can’t face de conseqence, can’t dey c agero & area boys, dey mak trouble & dey face de conseqence