Hot Gists
Stephanie Okereke & Husband Linus Idahosa On Vacation In Europe (Photos)
August 7, 2013 – Stephanie Okereke & Husband Linus Idahosa On Vacation In Europe (Pictures)
Nollywood actress Stephanie Okereke and her hubby, Linus Idahosa are currently on vacation in Europe.
Stephanie shared the above photos yesterday just like Dr Sid did few days ago.
The lover birds who got married in Paris last year took the special time out to rekindle their love for each other.
Here are more photos of beautiful Stephanie taken by her husband
What a lovely couple… make them remember pikin o.

Princes
August 7, 2013 at 4:52 AM
Nyc couple bt dnt tnk of devorce o
Noble johnson
August 7, 2013 at 12:59 PM
Dem don de show dia self abi, we de hia stories of tour, stories of party but i no de often hia ofanage visit oooo
Adeleke
August 7, 2013 at 2:00 PM
Dat’s Lovely
Victory
August 7, 2013 at 3:40 PM
Nice one!
bezo
August 7, 2013 at 4:36 PM
Neva get belle, dey there dey travel up and down while ur mate don get 3 children
luv
August 7, 2013 at 6:04 PM
is God that giv children. God wil surely bless them with abudant children.
mega icon
August 7, 2013 at 6:19 PM
9ice one dear…
Apeyam
August 7, 2013 at 7:29 PM
U don get money way u dey go tour abi? Mean y ppl don dey suffer d no de get 3 square meal a day ooo mak u help d needy den stop diz nonsense.
ABBA LENTO.
August 7, 2013 at 9:07 PM
Too much enjoyment may confuse issues oo, make una maintain “2gether 4ever” so that una no go celebrate divorce like una colleague Chika Ike did. I hate her 4 that one thing where she do if una want make i love una make una no do so ooo i wish una fruitful marriage and fruitful womb